Original Key: G Major
Time Signature: 4/4
Tempo: 96
Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU
[INTRO]
Am B C G
London
Another banger
[CHORUS]
Am Come here, wetin dey worry you?
B Bring body make I rock am, yeah, yeah
C I know you senior me
G I get money pass your papa
Am B Wetin you want wey I no fit Do for you?
B Why you wan dey buga wọn?
C Shey you be Kizz Daniel ni?
G You better drop your body armor
[POST CHORUS]
Am Soco, ah
B Sofry with this body
B C
Make we run Am on a lowkey
G Baby you know me
G Am
E get as you Go move wey I no Go 'gree
Am B Come make I drive your mhm
B C Come make I drive this your jalopy
C G Baby allow me
G Am Tip you off with alawi
[CHORUS]
Am B C See body oh (See body, see body oh)
C G Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
Am B
E dey burst my bololo
B C
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
C Please help me oh
G Me I don jam wetin pass me oh
[CHORUS]
Am Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
B
Bring body make I rock Am (Yeah, yeah)
C I know you senior me (Me)
G I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Am Wetin you want wey I no fit Do for you? (For you)
B Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
C Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
G You better drop your body armor
[VERSE]
Am B You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
C G I get pounds for you, you wan dey Do like say eh, naira no dey end
Am B You too dey stiff, dey Do like say your waist no dey eh, e no dey bend
C Oya follow my command baby Do like I do
G Baby, front and back
G Gimme boom baka boom
[POST CHORUS]
Am Soco, ah
B Sofry with this body
C
Make we run Am on a lowkey
G Baby you know me
G Am
E get as you Go move wey I no Go 'gree
Am B Come make I drive your mhm
B C Come make I drive this your jalopy
C G Baby allow me
G Am Tip you off with alawi
[CHORUS]
Am Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
B
Bring body make I rock Am (Yeah, yeah)
C I know you senior me (Me)
G I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Am B Wetin you want wey I no fit Do for you? (Wetin you want wey I no fit Do for you?)
B Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
C Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
G You better drop your body armor
[POST CHORUS]
Am Soco, ah
B Sofry with this body
C
Make we run Am on a lowkey
G Baby you know me
G Am
E get as you Go move wey I no Go 'gree
Am B Come make I drive your mhm
B C Come make I drive this your jalopy
Відео
Додати відео