whole song: B A# Cm B
[Chorus]
BNa who Go dey by your side, if you waka through the fire-fire?
A#Follow you stand inside the fire, hm?
CmNa who love me I Go love, hm
BNa who love us we Go love, hm
B A#
Who Go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? Gm
CmNa who love me I Go love, hm
BNa who love us we Go love
[Verse 1]
BNo Go dey live your life to impress anybody
A#'Cause some people worse pass satan
CmNa who love me I Go love
BNa who love us we Go love
B A#Even though you lovе everybody, evеrybody no Go fit love you (Fit love you)
CmTurn my mind, to my weapon
BFuck the world with a large condom
BAnytime you dey vex, ọmọ
A#I Go like make you hear this song
CmMe and you no be Jesus
BSo na only who love us, we Go love
[Refrain]
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
So na only who love us, we Go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we Go love
[Verse 2]
Tí wọn bota, uh
Leave dem inside gutter, uh
Focus on your bread and butter, uh
Feed your sons and daughter
Make sure that your mother no suffer
Just dey live your life baba
Just keep A#m real and proper, huh
Focus on better customers
You know say Naija no well, my brother
Search and you will find
A# no matter if they're close to you
Never buy a dream if it's sold to you
Ah-ahn, ah-ahn (No be lie)
[Chorus]
Na who Go dey by your side, if you waka through fire-fire? (Fire, fire)
Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire)
Na who love me I Go love, hm
Na who love us we Go love
Who Go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? (Liar, liar)
Na who love me I Go love, hm
Na who love us we Go love, hm
[Refrain]
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who love us, we Go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we Go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who love us, we Go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we Go love
Відео
Додати відео