Original Key: F# Minor
Time Signature: 4/4
Tempo: 105
Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU
[INTRO]
F#m Bm E A
[VERSE ONE]
F#m Bm It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
E A Money on my mind (Money, money, money)
F#m Bm Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
E A Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)
[PRE CHORUS]
F#m
Ọ́lọ lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)
Bm Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ)
E Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
A No dey find anybody na money I want (Me I want)
F#m No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Bm Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
E This life na one no get another one
A
I Go takе Am Do wetin I love
[CHORUS]
F#m Wetin you lovе o
Bm No be wetin I love o
E A
Wetin I love I Go Do Am with all my heart o
F#m Ogogoro no be vodka
Bm Mr. Money ginger
E But una know I no dey waste time
A Mr. Money ginger
[VERSE TWO]
F#m Just carry girl baby no time
Bm Bad boy me I dey fine
E And at the same time me I dey high
A Mo duro tan, mo stand out calm down
F#m Bm You Go dey fine like fine wine, no decline
Bm E Sing about it, extraordinary things
E A Show me love, I Go show you more
A O pọ lọ pọ, pọ
F#m Wo Bo ṣe n ṣe, wo Bo ṣe n ṣe
Ọmọ e don tey, je a ṣ'ere kéré
E A Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f'aye
A Ye, ye
[PRE CHORUS]
F#m
Ọ́lọ lọlade maa n gb’ọmọ lọ (Gb’ọmọ lọ)
Bm Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ’ọmọ lọ)
E Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
A No dey find anybody na money me I want (Me I want)
F#m No dey wetin people dey talk (People dey talk)
Bm Wọn te ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
E They say life na one no get another one
A
I Go take Am Do wetin I love
[CHORUS]
F#m Wetin you love o
Bm No be wetin I love o
E A
Wetin I love I Go Do Am with all my heart o
F#m Ogogoro no be vodka
Bm Mr. Money ginger
E But una know I no dey waste time
A Mr. Money ginger
Відео
Додати відео