Fireboy DML - Bandana

Отключить рекламу
[Intro]
D G A………
 
[Verse 1]
D..Lowkey
 
All of them don dey notice
G..I’m not joking
AAll my guys dem dem know me
D..Since ’06
 
I’ve been writing this story
G..I no be OG
 
But if you ask dem, dem know me
 
D..I no dey blow trees
 
Orin lo n yi mi lori
G..Music chose me
 
Just know this and know peace
D..I dey lowkey
 
But I’m never lonely
G..Sexy ladies
 
Come whine fi me slowly
 
[Chorus]
DNa the love wey I see
 
Na him wey give me liver
GI be ghetto boy I be sinner
 
Fear nobody only Jehovah
DAnd I thank the lord I dey Go far
 
Usain Bolt, mo d’aleba
GShoutout si awon temi ninu Shitta
 
Bandana lori bi ti 2 Pac
DMidnight walkers, karashika
GDem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
 
Oh coming (L’Eko)
DMo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
GNaija boy wey dey Go foreign (Dey Go foreign)
 
Wey Go foreign (Dey Go foreign)
 
Oshe Mr. Money
 
[Verse 2]
D..I’m never weak
 
I never cease
 
Till eternity
 
I’m on fire
G..My legacy will not die
AMy family is for life
D..Where dem dey?
 
Who dem be? (Awon da?)
 
Dem Go craze
 
Dem Go tire
G..Dem Go say
 
Dem Go say
DDem no know wetin dey sup
 
[Verse 3]
 
But lowkey
 
All of them don dey notice
G..I’m not joking
 
All my guys dem dem know me
D..Since ’06
 
I’ve been writing this story
G..I no be OG
 
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)
 
[Chorus]
DNa the love wey I see
 
Na him wey give me liver
GI be ghetto boy I be sinner
 
Fear nobody only Jehovah
DAnd I thank the lord I dey Go far
 
Usain Bolt, mo d’aleba
GShoutout si awon temi ninu Shitta
 
Bandana lori bi ti 2 Pac
DMidnight walkers, karashika
GDem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
 
Oh coming (L’Eko)
DMo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
GNaija boy wey dey Go foreign (Dey Go foreign)
 
Wey Go foreign (Dey Go foreign)
DOshe Mr. Money
GDem never see me coming
 
See me coming
BmMo gbe wan ni is coming
GNaija boy wey dey Go foreign
 
Wey Go foreign
 
Oshe Mr. Money
Сообщить об ошибке
Видео
 Добавить видео
0 комментариев