REMA - FUN

Remove Ads
Original Key: A#b Minor
Time Signature: 4/4
Tempo: 125
Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU
 
[INTRO]
 
F# A#bm .
 
(London)
 
Another banger
 
 
[CHORUS]
F# Abeg, pass me my cup
A#bm I just want to have fun
C# I no wan worry too much
F# I no wan worry too much
F# I don dey gather my funds
A#bm Me and my guys dey on soft
C# If you dey hate, e no be my fault
C# F# Better wait for your turn
 
F# Oya oh, I'm dripping
F# Pelú water, fiji (Fiji)
A#bm Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
C# Girls no wan leave me
 
F# Share money for my guys like Cabin Biscuit,
F# we litty (We litty), mhm
A#bm Pushing P's on lowkey
C# Don't play with me, I Do this
 
[VERSE ONE]
F# I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa)
A#bm Na why I gara (Na why I gara)
C# 'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
F# Family matter, men still mount, Inshallah
A#bm Stuck to the plan
C# F# Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard
 
F# A#bm C# Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
C# F# M.I.A., email me, I can't give you my AT&T, man
F# A#bm C# No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
C# I no like stress
 
 
[CHORUS]
F# Abeg, pass me my cup
A#bm I just want to have fun
C# I no wan worry too much
F# I no wan worry too much
F# I don dey gather my funds
A#bm Me and my guys dey on soft
C# If you dey hate, e no be my fault
C# F# Better wait for your turn
 
F# Oya oh, I'm dripping
F# Pelú water, fiji (Fiji)
A#bm Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
C# Girls no wan leave me
 
F# Share money for my guys like Cabin Biscuit,
F# we litty (We litty), mhm
A#bm Pushing P's on lowkey
C# Don't play with me, I Do this
 
[VERSE TWO]
 
O.Y.O, O.Y.O? (O.Y.O?)
 
The streets ain't got no love (No love)
 
Bm hm, no matter what you do
 
People, dem must to talk
 
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
 
They Go say you're the one who's immature
 
Like say na your fault (Fault)
 
Omo mi, you gats serve before you turn boss
 
Omo mi, e Go hard before e Go soft
 
Universe no like force
 
Take your time, brother mi, no rush (No rush)
 
[CHORUS]
F# Abeg, pass me my cup
A#bm I just want to have fun
C# I no wan worry too much
F# I no wan worry too much
F# I don dey gather my funds
A#bm Me and my guys dey on soft
C# If you dey hate, e no be my fault
C# F# Better wait for your turn
 
F# Oya oh, I'm dripping
F# Pelú water, fiji (Fiji)
A#bm Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
C# Girls no wan leave me
 
F# Share money for my guys like Cabin Biscuit,
F# we litty (We litty), mhm
A#bm Pushing P's on lowkey
C# Don't play with me, I Do this
Suggest a correction
Video
 Add a video
0 comments