Original Key: D# Minor
Time Signature: 4/4
Tempo: 95
Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU
[INTRO]
O Obah
Another banger
[VERSE ONE]
D#m G#m How many dues wey the boy don pay?
G#m B How many insult I Go take, ah?
B Address your shit like I'm Jahgo
C# D#m I've been like this straight from the get go
D#m G#m I no dey take eye see loose bread
G#m B If you miss your show you know say me I Go take am
B Up my money 'cause your promoter desperate
C# D#m Make una no vex, na my money be my mandate
[PRE CHORUS]
D#m G#m Omo, many my country people eye red, oh
G#m B My eye red for the green, that's yellow
B Some call me hybrid, and some call me hollow
C# D#m Keep who I really be on a low, low
D#m G#m Day and night, all my guys dey hustle
G#m B Every penny dey touch my circle
B C# I dey pest my opps, make them restless on schedule
[CHORUS]
D#m G#m Dem say I be trouble maker
G#m B I Go disturb everybody
B C# D#m Leave me, leave me, leave me, make I Do my own, omo no judge me
D#m G#m Make you sef reason
G#m B
E better say they no call me nobody
B C# D#m I Go still pass everybody even though say una use extra sheet
[VERSE TWO]
D#m Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
G#m B You better relocate, I dey some closer
B Even if na red I Go tackle, oh
B C# Shebi na vex you Go vex?
D#m Omo werey me I no dey talk but try me first
G#m Better save your money, this game na be my best dressed
B Bought my first land since I was seventeen
B You know steady grinding
B C# D#m Nothing wey you Go show me wey Go really surprise me
D#m G#m Omo, many my country people eye red, oh
G#m B My eye red for the green, that's yellow
B Some call me hybrid, and some call me hollow
C# D#m Keep who I really be on a low, low
D#m G#m Day and night, all my guys dey hustle
G#m B Every penny dey touch my circle
B C# I dey pest my opps, make them restless on schedule
[CHORUS]
D#m G#m Dem say I be trouble maker
G#m B I Go disturb everybody
B C# D#m Leave me, leave me, leave me, make I Do my own, omo no judge me
D#m G#m Make you sef reason
G#m B
E better say they no call me nobody
B C# D#m I Go still pass everybody even though say una use extra sheet
Still looking for the right chords?
Check out another available version of this song.
Check out another available version of this song.
Video
Add a video