Rema - Trouble Maker

Werbung entfernen
[Intro]
N.C.
O Obah
N.C.
Another banger
 
[Verse 1]
Ebm AbmHow many dues wey the boy don pay?
Abm BHow many insult I Go take, ah?
BAddress your shit like I'm Jahgo
Db EbmI've been like this straight from the get go
Ebm AbmI no dey take eye see loose bread
Abm BIf you miss your show you know say me I Go take am
BUp my money 'cause your promoter desperate
Db EbmMake una no vex, na my money be my mandate
 
[Pre-Chorus]
Ebm AbmOmo, many my country people eye red, oh
Abm BMy eye red for the green, that's yellow
BSome call me hybrid, and some call me hollow
Db EbmKeep who I really be on a Low, low
Ebm AbmDay and night, all my guys dey hustle
Abm BEvery penny dey touch my circle
B DbI dey pest my opps, make them restless on schedule
 
[Chorus]
Ebm AbmDem say I be trouble maker
Abm BI Go disturb everybody
B Db EbmLeave me, leave me, leave me, make I Do my own, omo no judge me
Ebm AbmMake you sef reason
Abm B
E better say they no call me nobody
B Db EbmI Go still pass everybody even though say una use extra sheet
 
[Verse 2]
EbmUna dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
Abm BYou better relocate, I dey some closer
BEven if na red I Go tackle, oh
B DbShebi na vex you Go vex?
EbmOmo werey me I no dey talk but try me first
AbmBetter save your money, this game na be my best dressed
BBought my first land since I was seventeen
BYou know steady grinding
B Db EbmNothing wey you Go show me wey Go really surprise me
 
[Pre-Chorus]
Ebm AbmOmo, many my country people eye red, oh
Abm BMy eye red for the green, that's yellow
BSome call me hybrid, and some call me hollow
Db EbmKeep who I really be on a Low, low
Ebm AbmDay and night, all my guys dey hustle
Abm BEvery penny dey touch my circle
B DbI dey pest my opps, make them restless on schedule
 
[Chorus]
Ebm AbmDem say I be trouble maker
Abm BI Go disturb everybody
B Db EbmLeave me, leave me, leave me, make I Do my own, omo no judge me
Ebm AbmMake you sef reason
Abm B
E better say they no call me nobody
B Db EbmI Go still pass everybody even though say una use extra sheet
Ebm AbmDem say I be trouble maker
Abm BI Go disturb everybody
B Db EbmLeave me, leave me, leave me, make I Do my own, omo no judge me
Ebm AbmMake you sef reason
Abm B
E better say they no call me nobody
B Db EbmI Go still pass everybody even though say una use extra sheet
Suchst du immer noch die richtigen Akkorde?
Schau dir 1 andere verfügbare Varianten dieses Liedes an
Fehler melden
Video
 Video hinzufügen
0 Kommentar