Bm A Em G
BmMe before, omo
A EmInside life, they don’t know
GDo covers I no stop
BmOne more video I turn up
APaid mi jehjeh
EmSee me now my own don clear
GFrom mile 3 to yankee
BmAs I enter the Ama
AMy Alma-mater (ama matter)
EmYou self you con dey wonder
GSey wetin I Go do
BmI don meet the Holy Father
AIDAN (e don) dey my matter
EmIf you say I nor fit Do am
GThen nah wetin I Go do
DI enter like Magician
AI shock insta
EmBillboard nah me get am
GThe way I enter
DI enter like Magician
ANor be common entrance
EmNa Large Entrance
GAbobi no resistance
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me
Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I Go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit Do am
Then nah wetin I Go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Video
Video hinzufügen