Johnny Drille - Palava

Werbung entfernen
whole song: Bm F#m G A
 
(Na na na na na...)
 
Bm F#mTen over ten I dey over calculate
G AI dey pray and fast I dey meditate
Bm F#mAnother kasala every other day
G ACoolu my temperature e don dey raise
 
BmRain on me
F#m GFather in heaven have mercy on me
A BmOpen heaven and rain on me
F#m G AShame my enemies wey no believe
BmShadow me
F#m GMany thing wey my eye don see
A BmI cannot tell all the wolves from sheep
F#m G AShame the enemies wey no believe
 
See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin Go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
Hmmm
 
(Dey play)
Dem must to halla my name
(Dey play)
All the blessings dey come my way
I Go get money like Dangote
Last last when dem see me dem Go shout ekwe
 
Fada Fada
You know say I dey loyal
Oh make Your favour come my way
Holy Fada
 
See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin Go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin Go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see wahala
 
One day I know I Go make am
So I no dey bother ah
One day
Some day
Fehler melden
Video
 Video hinzufügen
0 Kommentar