SABRINA - Faraway

Remove Ads
Original Key: G# Major
Time Signature: 4/4
Tempo: 105
Suggested Strumming: DU,DU,DU,DU
 
[INTRO]
 
G# A#m C# .
 
[VERSE]
G# Oh baby tell me what it is u want
A#m Abi e be real love or more
C# And if I dey I no Go wan comot
C# Wey e Go be like say
C# G# And e Go be like love potion
 
G# I Go want make you Do me sufree sufree
A#m C# DnD only you wey disturb me
C# Only you wey fit Do me things like this
C# You be only one
 
G# Your matter carry me Go places whey I never go
A#m C# Badbelle get so many bad things they never know about you
C# Make I dey your body tattoo
C# Shu bi Do bi Do ba Do oh ah
 
G# A#m Faraway no fit Go faraway from you
C# That be the reason I Go want to dey dey beside you
C# Cause e sweet pass sukus
C# G# And you know I'm into you
 
[CHORUS]
G# A#m Faraway no fit Go faraway from you
C# That be the reason I Go want to dey dey beside you
C# Cause e sweet pass sukus
G# And you know I'm into you
 
G# I fit die untop your matter
A#m The love strong like Mufasa
C# No retreat no surrender
G# Only you, only you wey I want
 
[POST-CHORUS]
A#m Oh ah
C# This your love
 
Di carry me Go far away
G# I feel the heat in my soul
A#m Oh ah
C# If na fire I Go burn no delay
 
[VERSE]
G# Your matter carry me Go places wey I never go
A#m C# Badbelle get so many bad things they never know about you
C# Make I dey your body tattoo
C# Shu bi Do bi Do ba Do oh ah
 
G# A#m Faraway no fit Go faraway from you
A#m C# That be the reason I Go want to dey dey beside you
C# Cause e sweet pass sukus
C# G# And you know I'm into you
 
G# A#m Faraway no fit Go faraway from you
A#m C# That be the reason I Go want to dey dey beside you
C# Cause e sweet pass sukus
C# G# And you know I'm into you
Suggest a correction
Video
 Add a video
0 comments